darse mayne woyo (feat. blaklez) şarkı sözleri

It's LA with the scoop Woyo woyo Woyo Woyo Aye Getti Getti Getti Getti Koko ni Ah ah AYE AYE You already know Omo who send me I commot for house I dey for studio Whether na Rodeo I want to buy Bentley Now they don dey put man for Radio Shey u ready so? Put am for my corner Make am commotion Whether you no like am brother As long as you pay attention Tension Tension Jah Jah be my right hand (Right hand) Yah fi never light man (Fi light man) If you get me just go Woyo Woyo ey Woyo Woyo woyo If you never like am Press whenever I come Stress Plenty dey But give man the right one Better make you light am nooo ey Even if you like am brother Press whenever I come yea Stress Plenty dey But give man the right one E better make you light am no On the low I sit down Sey make I no party yea Me I no like stress my body no Cause people Dem ah busy body ey And me I no send nobody o All the time people sugee ey And me I just ring my padi On the phone Owo ni ko Where the dough? Na there we go For my corner Make am commotion Whether you no like am brother As long as you pay attention Tension Tension Jah Jah be my right hand (Right hand) Yah fi never light man (Light man) If you get me just go Woyo Woyo ey Woyo Woyo woyo If you never like am Press whenever I come Stress Plenty dey But give man the right one Better make you light am nooo ey Even if you like am brother Press whenever I come yea Stress Plenty dey but give man the right one E better make you light am noo Ah yes Woyo Woyo Ne re shapa sainyova jo Yoyo bathong Ke shebane le Satane Ka mo matlhong Ka mo matlhong Wololo maguzu Jaiva ja popo ekare re tshwere lotto We gon tear da roof Til they fetch the popo Til they fetch the popo This is magic It's either you got it or you don't have it Mhlaba jikelele take over the atlas I got fire rest o dem couldn't match it Cheat codes run the game this is match fix Pockets full cash and transi e tletse gasse Bona the blessings dankie jeso kreste Jaiva sweetie pie jika e re keo cheke Batlao ke beche woza e re keo sette Stuff sa majita spottie le drie vyf Navigate the storm don't let life e go dripe Check your defence haters or ba bricke Make money tshwara nyoko o e grippe For my corner Make am commotion Whether you no like am brother As long as you pay attention Tension Tension Jah Jah be my right hand (Right hand) Yah fi never light man (Light man) If you get me just go Woyo Woyo ey Woyo Woyo woyo If you never like am Press whenever I come Stress Plenty dey But give man the right one Better make you light am nooo ey Even if you like am brother Press whenever I come yea Stress Plenty dey but give man the right one E better make you light am noo
Sanatçı: Darse Mayne
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Darse Mayne hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı