dartx afrobeats şarkı sözleri

Awa La Lana Awa la loni Wo wo Hmm hmmm Agbe tana danu Tun gbe tuntun de o You wan memory wey wan chasing me Come on I keep self belief record For me Saying world Say emi go sing yehh Sey Where mi come from Giving me music influence I no fit pretend Only thing I fit protect So me give it Ten over Ten Say U for don switch it Dem dey feel am from ATL to Canada Gotta cherish what you all Gat But you ain't got no substance Na why dem dey call you M.I.D Me nuh fii fool myself Afro Fu wetin? Me do Afrobeats Gimme synchro system To ni Melody Na me be the substance Wey dey make me wan dey singing Make I shiny yahhhh It's all African beats Wey make you dancing Dey make me dasi U sha na don Jasi It's all African beats Wey make you dancing Say me don dasi So you go gbasi Afrobeats baby Make you dance to it Make you gbondi vibe to it Afro Big baby Shawtie shakey to it Ju worry danu gbondi to it Ohhh Since 1984 Sunny Do am for Japan Sey Makey dem dey watch Go g'addicted likey porn Oun mi ri No be akoko Blazing before London See the reaction Wan Dey Make me shalaye Of all music genre We be alaye It's all (It's all) African beats (African beats) Wey make you dancing (Dancing) Wey make me dasi (See) U sha na don Jasi Nobody fi take this sound from us Laiye laiye oo It's all African beats Wey make you dancing Now me don dasi (Now me don dasi) Now you go gbasi (Ohh ohhh) Yeee Shake it Move it Huh Gbondi Shake it Huh Gbondi Shake it Huh
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı