dartx bet on me şarkı sözleri

Say wan bet on me Cor you Dey gbadun mi And dey feran mi You wan spend on me You wan go bet on me Me go pe gan ni For the game gan ni E Dey sure for me Me Dey fresh gan ni E Dey fuel gan ni And e go spend on me Me go pe gan ni Won ni mi o ni asho Abi ko kin daso o Why you wan me wan to Dey think only music When you only wan yedi wo if e stinking Precedence me over anything wey you hear before o I'm the rule Dem be pass Pariwo pe Emi present Emi future Akanni Akoni Akorin E ni tan so You can bank on it Full gas and no brake Put my hundred on it I put my life on it Dark shades on Cos the flashlight is blinding Young niggas raised inna the slums We just diamonds inna the rough Music paving way outta the slums With the pressure on me E too sure for me Hmmm bad gan No Dey run from it Ohun lo dun tan To fe want from it Backi when e pon loju Tan fun mi Kere loju kere funny ATA ni You go sabi for eye When you put for it In the end, you gon end saying Like the ones tele so fun mi Say e wan bet on me Kor e Dey gbadun mi and e feran mi E wan spend on me E wan go bet on me ME go pe gan ni
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:22
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı