dartx crying my eye şarkı sözleri

Can I ever comprehend How you geh elomi Poor she must too think say maybe you Dey lonely I put on my makeup to sleep For you to fi Say you wake up every morning to see different elomi And I know I'm not Perfect Buh you tell me love Imperfect You got me up all night night night night Dey crying my eye I Dey pray mey God come down come help this hour open am eye You got me up all night night night night Dey crying my eye I Dey pray mey God come down come help this hour open am eye All I wanna be your baby Now you got a new one no like that one And I know I'll need a lady Now you got a new one Been you got here too late And I wanna be your baby Sey you wan Dey too whine No like that one Now you know be that lady Hmm ohhh oh no Is it the tattoo Dey mey you think say yeah Me I Badu After all I do Wey mey everybody Calling me your wifey Fine boy Jared Leto Me Wey you know say I be olodo Oh no E be say you no know Say you je mi E be like you je lotto You got me up all night night night Dey crying my eye I Dey pray mey God come down come help this hour open am eye You got me up all night night night Dey crying my eye I Dey pray mey God come down come help this hour open am eye All I wanna be your baby Now you got a new one no like that one And I know I'll need a lady Now you got a new one Been you got here too late And I wanna be your baby Sey you wan Dey too whine No like that one Now you know be that lady Hm ohh oh no
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı