dartx glory şarkı sözleri

Testing one two One two Me no never ever needi nepa bring the light o Anybody wey Dey see go eye me for the dark o ou o Me no fi dey sleepu when the the glory Dey for sight o How Na the place I come from gimme music vibe o Who go Dey snooze Na be one to never miss a lose Keke wey you see no move seh Geh person To Dey push Dey pull Dey move If you like make you make no move Jus Dey do mumu Oh you sef dey vibe to Ma rhythm You Dey even hear guitar ringing Now the music bring you smile like bovi Buh you missing the message If I yarn you one of my story oh ou You go think say I seen it all oh ou Now Dey give God all of the glory oh ou Yeah here yeah Many plenty gan wey no fi to talk Kill my Old self first Hustle then e work Running my race like Tobi Amusan Never look back always looking forward Little Bleed Little Sweat I Dey move on Never Stop till I make it to Billboard Nuh taking it easy the game is hard gan I No dey sleep at night I dey work gan I cannot deny my dedication Juggernaut wey dey crush anything lo Hustle pay Mo n De Jaiye lo When I enter for the club girls wan to link up Wanna get high tonight gimme some liquor Giving God the Glory ashin sope lo I've been thanking God for life (yeah) E Dey give me peace of mind (yeah) Girls are showing me greenlight (yeah) Dem Dey gossip say I fine (yeah) See my ex Dey call my line If I yarn you one of my story oh ou You go think say I seen it all oh ou Now Dey give God all of the glory oh ou Yeah here yeah Many plenty gan wey no fi to talk Kill my Old self first Hustle then e work Say I glow in the stand Uno me I'm a standout Music na the mark and na Hin Dey standout Dem know I'm a star and I'm Ma style up We go hit the sky and we gather light up Say I glow in the dark uno I'm a standard Music na the mark and hin Dey standout hmm Don't know I'm the sun no go throw me that shade Even for the dark uno e be high grade
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı