dartx light on me şarkı sözleri

Elere ti de gbele pawo o Why you con Dey frown commo Erin Ego artiste ni e kilo kan eyin Na why I wan you strong mey you Dey my side Industry real wey Dey na you No Dey laugh me say I be cartoon No Dey pointi finger call me baboon E be wrong wey dem Dey allow Put the light on me All the eye wan ri Me wan your lights on me Mey you Dey gas on me Lights on me Mey the lights all real Hard to let you go You precious So stay right for here Eye wan see All the eyes wan ri Swear won't let you go No matter wetin eye for see here Who oh So stay right for here I Dey right for here So many thing wey my eye don see Swear Buh Still right for here Wa come o guy No be china Kung fu No Dey run from here Ha Be as much as e may bad do me No go run from here and Be you feeling say God no fool o Wey we all connect Now you see wetin bad for real So you take two dose To stay fly from here
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı