dartx the artiste şarkı sözleri

The kind of attention that they get now The kind of atmosphere of excitement Huh Which attends today the creation of works of art The way that everything is done Too much in the public's eye, it's really too much The pressures are of the kind which are anti-creative Ohh Ohhh ohhh ohh Oh ohhh Trouble is I'm doubling in my hustle And I no fi see Devil Dey be laughing e Ma drowning ju in your fantasy I be kitchen mind me I do am say I fatasi Dem Dey crawli all around me Kon Dey alter rhythm So I go hard For I go broke Na be why I Dey show o Telli me Sell my soul Say you wan God come down Strike you thunder Theirs a space wey Man say I been Dey since Y'all know I no come your space ri I Dey bi aiye se yi o So I go hard For I go broke Na be why I Dey show o Telli me Sell my soul Say you wan God Come down strike you thunder See I go sing am Dem go know Dem go feel am for my voice Say I put in all my effort Say I do it with my body and my soul Say the street is strict Only the strong Dey survive Everybody know say Street hard o Never tire though Do am make dem talk say you try though Cos if you no geh daddy like don jazzy or Marley o Dem go say your song e no go cast o Your melody e no go sweet For their ear e yea ii Dem go say e no Dey gas E no Dey sing like WC Plenty talking buh nobody dropping Plenty tell me what to do with my thing If you can do that thing Better go do that thing That thing na my thing Theirs a space wey Man say I been Dey since I no come your space ri I Dey bi aiye se yi o So I go hard For I go broke Na be why I Dey show o Telli me Sell my soul Say you wan God Come down strike you thunder Theirs a space wey Man say I been Dey since I no come your space ri I Dey bi aiye se yi o Beyond that Emi gangan gan gan Lomo tan wa Lomo tan wa Tan so I bring you banger Yeah e ye Whoa whoa You sound as though you're feeling the pressure I am not feeling pressure no, you can not put pressure on me No chance.
Sanatçı: Dartx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dartx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı