daryl sapa şarkı sözleri
You think say e easy
If e easy make you do am
Abi ko fi gbogbo e fun oluwa
Fun oluwa
It's been a long time
It's been a long time have been struggling for that breakthrough
Very very long
Oye kin ti gba ope but obstacles
It's been a long time
It's been a long time have been struggling for that breakthrough
Very very long
Oye kin ti gba ope but obstacles
Sapa no go kill person
E no go kill person
That's why I dey hustle for the dough
I dey hustle for the dough
Sapa no go kill person
E no go kill person
Just to meet up with my goals
Just to meet up with my goals
Won wami nigboro
Awon temi yapa nigboro
Everyday moman gbowo
Moden gbadura fowo topor
Won wawa nigboro
Awon temi yapa nigboro
Everyday laman gbowo
Aden gbadura fowo topor
Sapa no go kill person
E no go kill person
That's why I dey hustle for the dough
I dey hustle for the dough
Sapa no go kill person
E no go kill person
Just to meet up with my goals
Just to meet up with my goals
Omoyami you see that update make you jami
Yema malo fimisi
Malo fimisi
You think say e easy
If e easy make you do am
Abi kofi gbogbo e fun oluwa
Fun oluwa
Sapa no go kill person
E no go kill person
That's why I dey hustle for the dough
I dey hustle for the dough
Sapa no go kill person
E no go kill person
Just to meet up with my goals
Just to meet up with my goals

