dasaroco japa-ejekalo şarkı sözleri

Gbigbirigbagbagbogbo Japaejekalo Japaejekalo Japaejekalo Say me try to tell dem i tire no bi lazy Japaejekalo The situation nai dey stress e me japaejekalo Man I'm feeling dizzy Japaejekalo The frustration e don dey get to me Japaejekalo Oh oh oh man o man o Japaejekalo Oh oh oh man o man o Time to talk about this things The big big big big things Man o man o Cos everyday man dey hustle to put food for table Man suppose to dey bubble erh On the contrary Economy dey struggle People dey struggle Love e don dey go cold Make me dey sorrow ooo But I'm keeping my cool Wetin man go do Na to hope and pray Japaejekalo Japaejekalo Japaejekalo Say me try to tell dem i tire no bi lazy Japaejekalo The situation nai dey stress e me Japaejekalo Man I'm feeling dizzy Japaejekalo The frustration e don dey get to me Japaejekalo Oh oh oh man o man o Japaejekalo Oh oh oh man o man o Make things nor scatter me say a prayer Me pray for the nation and her citizens Back to back o things must to better Like play like play we go see victory I no come here to blame anybody I no come here to judge anybody But na wetin bi the way forward Na wetin bi the update o Japaejekalo Japaejekalo Japaejekalo Say me try to tell dem I tire no bi lazy The situation nai dey stress e me Man I'm feeling dizzy The frustration e don dey get to me Oh oh oh man o man o Oh oh oh man o man o Call me when you wake up Call me when you don change your mindset Cos l don tire to preach everyday o Na who know man dey tell on man man o man o Eh eh eh man o man o Me say call me when you wake up ehn ehn
Sanatçı: DasAroco
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
DasAroco hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı