dasaroco national cake şarkı sözleri

Eh O'Lord Lorddsky on the beat It's Aroco1 again ooo Nnlai Yeah! I go tell dem, I go tell dem And I go let dem know o Say dem no fit chop alone Dem no suppose chop alone Make you bring d cake make we share am Mr President, Mr Governor Sir chairman, e no good iye My people dey hungry eh Money no dey for food ee ooo o Abeg make you bring dat cake Make you bring dat cake Dat one in your closet, closet, closet Make u bring dat caaaake I go tell dem, (tell dem) I go tell dem, (tell dem) And I go let dem know o Say dem no fit chop alone Dem no suppose chop alone Make you bring d cake make we share am My chapter 1 verse 2 Watch what you bite and chew I don't mean to bother you, no no Cos I know I know you gat catch ups to do I know I know I know But Your excellency, my brother neva chop o Dem neva pay him school fees Dem neva build their own house Dem neva drive their own car We no get e good road NEPA no bring e light o No good security, security, security, hey I go tell dem, (tell dem) I go tell dem, (tell dem) And I go let dem know o Say dem no fit chop alone Dem no suppose chop alone Make you bring d cake make we share am [02:57.06] Don't try to tell me that you don't know Are you gonna tell me that you don't know Say hunger dey o Wahala dey o Make you bring d cake make we share Make you bring d cake make we share Make we share d cake o My people dey hungry ye Money no dey for food ee ooo o Abeg make you bring dat cake Make you bring dat cake Dat one in your closet, closet, closet Make you bring dat caaaake I go tell dem, (tell dem) I go tell dem, (tell dem) And I go let dem know o Say dem no fit chop alone Dem no suppose chop alone Make you bring d cake make we share am If you get, If you get Make you share am Eh, Make you share am o
Sanatçı: DasAroco
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
DasAroco hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı