dashowboi wonderful (feat. king harrashy) şarkı sözleri

Dash ow bo i Scriiiiiii Banger Kin g har ra shy I wo lomo tan so Unh Ya Ya The girl they ginger me ah Mo ni vennesa Baddest Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Banger Opo Omagesty Your baka na my target I like you front and back Opo bi omi inu sachet Give me the melody Je kin ma fho lo P gee bring it back Je kin ma jo lo 1 2 3 4 I bell her she no pick the call Awon padi mi ni Oh boi Jara ee She's not the chosen one Oh God I fell in deep though ni toju fi moo Awon kan laugh me won ni peele lover boi e bi mi ko Continuation mi omo ko ni full stop They no be lassman they no fit tell us make i stop Am the king wo mo lenu ju baale Dashow kan ye ma bragado Kan ye ma haa lee Tan ba daa lee Omo won ma kaa lee Emi ni balogun Mo fi yin sategun Won fe lock mi Mo ma jalekun Oloun salewa Ofe ma fi mi paaa Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Girl your body dey fire No be shinko Ahswear you make me loose my sense Tell me what you want me go give you Because money dey for my pocket ooh Baby tell me what you want Ahswear me go give what you want Ahswear me go give what you want As long as you go be my own Banger No fake love and fake live Because mama keep on telling me King ha ra shy banger you are a shooting star I cross my heart because you don't know how i feel You dey burst my brain Beni pe mo ku ri saaa From London To Ghana Nobody badda for real Sweet potato I wo lomo ton soo Ye no dey tell me Watin will elevate me Wo o se mi bi kin bo sokoto Kin bo shooo Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Booty bounce Higher Higher Ahswear you make me High na High na Baby girl you be baddest You body na wonderful Your baka na emergency Answer you no fit retire me
Sanatçı: Dashowboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dashowboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı