dason wan kain şarkı sözleri

Intro: I no understand I no just understand why body just dey do me one kain Chorus: If I no praise you anyday body no dey do me well 2ce If I no shout halleluyah body no dey do me well 2ce That's why I go praise you well well hey hey hey hey That's why I go praise you well well ah ah ah ah Verse 1 If i no praise you lord any day My body go dey do ewey wey Life go begin show me shege ge Everything go begin shey werey Join me as I say ese o baba as delta people go say uwese baba, as ndi' igbo people go say dalu baba, as hausa go say nagode baba, Cause jehovah na talk and do Everything him promise him go do Atobajaye atanaru Jehovah Jehovah overdo So Let's boogie DOWN, jump all AROUND, or are you not feeling the SOUND, Forget your STRESS, no look devil FACE, ..come Join me give God PRAISE. Chorus: If I no praise you anyday body no dey do me well 2ce If I no shout halleluyah body no dey do me well 2ce That's why I go praise you well well hey hey hey hey That's why I go praise you well well ah ah ah ah Verse 2 If I no, praise you lord Na me lose na me loss What a shame wetin I gain Na me go still feel the pain If I no praise you for just a day My body go just dey do me 1kain 2kain 3kain 4 uncountable time hey So Forget your STRESS no look devil FACE, come Join me give God PRAISE. Chorus: If I no praise you anyday body no dey do me well 2ce If I no shout halleluyah body no dey do me well 2ce That's why I go praise you well well hey hey hey hey That's why I go praise you well well ah ah ah ah
Sanatçı: Dason
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dason hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı