datblakboy lie şarkı sözleri

Bami gbe o bamigbe Toba ma bami gbe If you wan leave make you leave me alone If lie dy grow from the land na ur house e go dy (Na your house e go dy) You told me that you love me baby you later push me away (You later push me away) Yeee ye ha I really love you but the love fade I was in my sense before you got me craze I really wanna leave ojo tipe Otipe yee ye ha I gave u my heart peko bami se U throw am away Ki lo ba yen de I really wanna leave ojo ti pe Otipe yee ye I wan make u know say u dy lie o Please leave me all alone, i wan dy my own My heart beat for you everytime o Bb you dy lie bb you dy lie Layiwola Bb you dy lie Please leave me all alone, i wan dy my own My heart beat for you everytime o Bb you dy lie bb you dy lie Layiwola When we met u gimme heart attack Bb you cause masscare U be bahuballi i be your katapa (Katapaa) U shattered my heart like lekki massacre girl u be dangbana I no dy 4 u i no be machala (Machala) Bb leave me maje karira I be the first born babe ma pami fa Leave me alone you no fit burst my liver Yee haa Oso mi d'onigbo biti Wiz khalifa I no dy feel myself babe ma pami fa Leave me alone you no fit burst my liver Yee ye I wan make u know say u dy lie o Please leave me all alone, i wan dy my own My heart beat for you everytime o Bb you dy lie bb you dy lie Layiwola Bb you dy lie Please leave me all alone, i wan dy my own My heart beat for you everytime o Bb you dy lie bb you dy lie Layiwola Osomi donigbo biti Wiz khalifa I no dy feel myself bb ma pami fa Leave me alone you no fit burst my liver
Sanatçı: DATBLAKBOY
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
DATBLAKBOY hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı