datriller chevborg katikati (street anthem) şarkı sözleri

Dey do katikati Just dey show yourself Dey do katikati You go soon collect When it comes to the street omo guy humble yourself Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy Mind the way you take dy talk, before you go collect Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect When it comes to the street omo guy humble yourself Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy Mind the way you take dy talk, before you go collect Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect Nor dey put yourself for where you nor belong because of pride Make he nor be like say men go come dey look you with one eye I dey always observe this guy and I dy see am for one side Put your shoulders down my G, make you nor go die because of pride If you nor get you nor get, and if you get na your pocket Even if u be dangote pikin, omo nor dy show ur self Your pocket be like that, but them sabi change style inside bed I am sending my regards to all the control babes and centro boys See this ozuor, dy there dey fool yourself You think say na me you dey do, see ewobi dy deceive yourself Who see am go say na gold he wear and na iron full he neck They dey form soft online, common Garri them nor get When it comes to the street omo guy humble yourself Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy Mind the way you take dy talk, before you go collect Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect When it comes to the street omo guy humble yourself Those boys nor dey smile, look their face them nor get joy Mind the way you take dy talk, before you go collect Na chair man wen dey try, na him boys dey give respect Dey do katikati Just dey show yourself Dey do katikati You go soon collect
Sanatçı: Datriller Chevborg
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Datriller Chevborg hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı