dave cobs toll gate şarkı sözleri

20:10:20 Government cause nemesis But that's just genesis Of the people dem wan kill Won't lie this people we miss Oh yeah Wetin our eyes e don see We no go hide we go talk all the blood wey dem suck God e get eyes He dey see God e get eyes He dey see yeah yeah! 7:30pm 20:10:20 Naija soldiers storm youths for lekki Dem talk say na lie we dey lie But mama still dey cry for her child Plenty citizens of this country Lost their lives while singing National anthem o Why they so heartless I don't know na dem know Dem no go stop I dey try but I no fit chop Who their families wan report Wen na government we're running from cnd if you think say my people dey wrong For exercising their rights to the law I've got no choice but to pray for ur soul Cuz you're the problem I have in this song have in this song yeah 20:10:20 Government cause nemesis But that's just genesis Of the people dem wan kill Won't lie this people we miss Oh yeah Wetin our eyes don see We no go hide we go talk all the blood wey dem suck God e get eyes He dey see God e get eyes He dey see yeah yeah! Hmm somebody pour me water Hmm komot this tears for their eyes Na we be the future leaders Why dem wan come stop our ginger God no dey sleep for the matter God go come change all the matter God save our brother and sister God save our father and mother Hm ah dat one dey o Everything e go set one day o God already dey on top the matter E no too far, He go concur So many things wey dem talk dem wan do wan do hmm! Don go voice mail voice mail hmm! Where the conscience conscience hmm! Dem prefer to dey kill us Shey na because we want a better life These men wan end our lives We see proof for insta live Oh yeah yeah!
Sanatçı: Dave Cobs
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dave Cobs hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı