dave huncho ballers (feat. dinno) şarkı sözleri

Money wey drop today and tomorrow We go gather the wave and naso we Dey see am Person wey show the payment we go Drop am tomorrow we no too de Force am Ogbeni comot body no de shake am I'm dat nigga coming here to stay I've been praying everyday I'm not Insane Silly bitches everyday they coming And ridding on dicks for the bag See the kele wey tell me say me I no like de play she don start to de lie Wetin I know she don trabaye Smoking on colos her papa de call Her Annabel ur my only desire forget the Matter wey don happen for yaba I de carry the charisma otigbeju me 5alive living a sweet life Big chills no play more money more gain I got 100k on them braces I don't brag it's the naughty don Neither bragging a business plan Getting so cool like ace in Milan Me rock some D to the O to the P to The E filling up the money on a daily Days at the bash ill be waiting on Pussy nigga bragging like gold Diggers Tryna chasing cheddars get the bag For the day Feeling like ion know wat to say Bitch she be sucking everything Insane Shawty say she's tryna never see me Fall in love with nobody Feeling so retarded like I'm no body Feeling so retarded like I'm no body Yeah yeah Hunch Hunch Real life Real life You wanna rock with the baller Give her the vibe Pin her for coner Give her the P Na me Dey plug her Make you the queen to my castle I get money I go fence ur papa village And I go gate am Share money for your community As I talk am na so I Dey do am 50 lambo's for the elders Buy Helicopters for your sisters Money na my motivation That's the reason i dey chase am Thunder fire anybody wey talk say i No go make am Check the score board na we dey lead Geng geng Money full my body She don dey call me baby Steady be pushing the P On colos i dey drive her Crazy Give her my delicacy Raw Her big baka fit to make me mental Luxury lifestyle Real life My doings presidential Fly her from coast to coast She dey Use me dey boast Bad man Put the D for her throat Then I score her goal post
Sanatçı: Dave Huncho
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dave Huncho hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı