dave jay the matter (feat. proskid cascala) şarkı sözleri

Shine Boy Cascala Why you wanna play me so? Why you wanna jones me Why you wanna play me Why you wanna ride me so Me I no de jones you Me I no go lose you You make a Nigga wanna loss control (Ah ah ah) You know the matter done they cast ( Ahh ah ah) matter don Dey cast Why you wanna run me low Say Why you wanna jones me Why you wanna jones me But the matter don Dey cast Matter don Dey cast Matter don Dey cast See your matter don Dey cast Omo Matter don Dey cast Matter don Dey cast Matter don Dey cast See Matter don Dey cast Omo Matter don Dey cast Matter don Dey cast Matter don Dey cast See Matter don Dey cast Omo Matter don Dey cast Matter don Dey cast Matter don Dey cast See Matter don Dey cast Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya I don't really like it The way she do that her body Girl I can not fight it I can not not Say she's really Frightened She gat me losing up my mind And never fight it I no go stop Why you gat me losing more ooo Wetin man pikin go want oo Me I gat to light and puff oo Gimme lighter make I spark it up All off the pains You gat me wave You gat me singing love songs I swear But the thing go make me craze I No complain The things you do to me go make me migrate That's why me I love you girl Me I love you girl But you hurt mi feels and you con de use me play Then you broke and run away Still you use me play Oh girl no time And the thing go make me craze Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya Say my babe don Dey Kiamasa Werey werey Manya Manya
Sanatçı: Dave Jay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dave Jay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı