dave sose jara şarkı sözleri

Yea yea You're the one that I'm wanting more E be you be my medicine yea Only you fit take my heart away I Dey craze for your matter Make I give you jara Jara jara jara jara jara I no go give you wahala (Hala hala hala hala hala Ooh make I give you jara Jara jara jara jara jara Ahah I no go give you palava Lava lava I no go give you wahala Talk to me talk to me girl I know your ex did you wrong girl I'm not trynna say I perfect No one is perfect you sef no perfect I don't care who you are Where you from All we wanting is dangerous love I don't care what the people will say Cuz you know imma give you plenty loving Jara jara jara jara jara jara I no go give you wahala (Hala hala hala hala hala Ooh make I give you jara Jara jara jara jara jara Ahah I no go give you palava Lava lava I no go give you wahala Baby don't you go faraway I was in the ends but you so faraway Dance to the rhythm Make I samkpa your waist Girlie be the one wey Dey sample my craze Baby don't you go faraway I was in the ends but you so faraway Dance to the rhythm Make I samkpa your waist Girlie be the one wey Dey sample my craze Bad girl you cray I love it Don't stop me now I'm so gone I know you got the ginger I know your desire Bring it to the light Make I quench the fire Make I give you jara jara jara Oooou oooou Ooooou oooou yea I no go give you wahala Ahhhhh Make I give you jara Jara jara jara jara jara I no go give you wahala Hala hala hala hala hala Ooh make I give you jara Jara jara jara jara jara Ahah I no go give you palava Lava lava I no go give you wahala
Sanatçı: Dave Sose
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dave Sose hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı