davecash dreams şarkı sözleri
Who be the guru for the system it's hiklaz
Davecash
Gat so many things pon my mind
If I explain you no fit understand
This life na lesson no be dice
Na pesin wey loose guard
Go suffer Walai
Started as a young n*gger with a big dream
But talent with no finance na Big P
But if you reason am
E dey raise BP
But for sure Wetin go be go be
Mehn I do this music thing for the passion
Whenever I'm sick the lines be my injection
I no sabi fight but the vibe gat me In action
Nothing sweet my soul like when I'm singing
I don't do bitch Mehn I knack beats
Davecash came in with full armies
OMOLOGO nimi you can't harm me
I be the lion in the jungle
I be the king bow
I just wanna sing
That's when I feel so free
I'm gonna shine so bright make you note am
I'm gonna blind your eyes
I just wanna sing
That's when I feel so free
I'm gonna shine so bright make you note am
I'm gonna blind your eyes
Mon gbo na feli feli
Melody sweet give you Jedi
Soon una go see me on your teli
Turn a big star globally
Mon gbo na feli feli
Melody sweet give you Jedi
Sooner gonna see me on your teli
Turn a big star globally
Make you no vex for me brother
Heading to the top no brake
Love for mi blood from Ajasa
Eyes on cheddar
No playing
I don see things mouth no fit talk
I pour my mind out on this song
Any bad energy make you take it faraway
Snake gonna come out
When they smell the cake
Jah be guiding
Can't trust my neighbors
Cause no best friend for Lagos
Oya wait,I'm never gonna quit
You useless in my life
I give you quick notice
I'm gonna sing till the kingdom come
Steady vibing non stop
Watch out for the boy
Mon so
Make you no talk say I no tell you
I just wanna sing
That's when I feel so free
I'm gonna shine so bright make you note am
I'm gonna blind your eyes
I just wanna sing
That's when I feel so free
I'm gonna shine so bright make you note am
I'm gonna blind your eyes
MOn gbo na feli feli
Melody sweet give you Jedi
Soon una go see me on your teli
Turn a big star globally
MOn gbo na feli feli
Melody sweet give you Jedi
Sooner gonna see me on your teli
Turn a big star globally
I'm gonna make my mama proud
I'm gonna make my papa proud
As long as God e dey for me
No one can stop my time to shine
I'm gonna make my mama proud
I'm gonna make my papa proud
As long as God e dey for me
No one can stop my time to shine

