davee daddy lion share şarkı sözleri

Davee Daddy oh Believe believe believe You go make your pay For the journey of life My guy you get to fast and pray I want to make the money So that them go talk about me like Adeleke Adeleke On my knees lord I Dey beg you , cause I know say Sometimes me I don leke Lion share ooo Oluwa I Dey pray For the lion share Lion share ooo Oluwa I Dey pray For the lion share Lion share ooo Oluwa I Dey pray For the lion share Lion share ooo Oluwa I Dey pray For the lion share Life na journey No go chop your transport Thinking say them go lap you I Dey laff you When I bin no get nobody bin dey do I know I care I know I care oo But steady on my grind And I believe and I know Oluwa really care oh Oluwa abeg give me clear compass Make this suffer I Dey suffer Abeg do come pass Men Dey dig pit for me But I jump am pass Some Dey see me dey laff But I laugh dem pass Oluwa abeg oo give me Clear compass Make this suffer I Dey suffer Do come pass Men Dey dig pit for me I jump am pass Dem dey see dey laff But I laff dem pass oh oh oh oh Alakalaka no fit ginger me Two bottles of stout No fit ginger me Alakalaka no fit ginger me Two bottles of stout No fit ginger me Alakalaka no fit ginger me Two bottles of stout No fit ginger me
Sanatçı: Davee daddy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Davee daddy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı