daven make money şarkı sözleri

Plenty things just dey my mind If I think am too much Problem just dey pile I just want to love but make I make money for life I I think of loving omo True love too dey hard As we dey try I just wan enjoy my life Make I gbese to the Tiktok sounds online Everything wey give me joy na wetin I dey like If I tell you say e easy gan omo na lie Omo na lie As the love dey low Make money my bro Do not say yes when you need to say no As the love dey low Make money my bro Do not say yes when you need to say no If you want to love put effort Person wey you break e heart Go break another heart Plenty demons for street don dey make true love dey cast Everybody no be scum because he broke your heart I know e hard My guy hustle make you shine No dey follow love alone there is plenty more to life Na consistency dey make a superstar to shine Shout out to omoge wey no dey depend on man But na she scarce wan lelele wan o le mu wa Wan lele wan o le mu wa Wan le o Wan le o Wan lele wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan lewan lelele wan o le mu wa Wan lele wan o le mu wa Wan le o Wan le o Wan lele wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan le As the love dey low Make money my bro Do not say yes when you need to say no As the love dey low Make money my bro Do not say yes when you need to say no wan lelele wan o le mu wa Wan lele wan o le mu wa Wan le o Wan le o Wan lele wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan le Shine Shine
Sanatçı: Daven
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Daven hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı