davepep 365days şarkı sözleri

365days lyrics Ye , yeah Ye , yeah yeah Ahn ahn , Davepeplomo Like 365days on the highway Omo boy no be play play When we enter the club We dey Se aye Yeah , we popping the rozay!! Yeah yeah /2x Hook Yeah we popping the rozay Yeah yeah 5x We dey shaye Yeah , we popping the rozay Cause we don hustle from Monday to Friday And now we don collect the pay Yeah yeah Make we jaye Me n my guys dem make we gyrate Make the girls dem come dey roll their waist Pass me marijuana make I feel high ray Yeah Everyday like my birthday I dey work for the pay Baba open my way eh Make e no delay eh No be sere sere No be sere sere eh eh /2x Yeah Ye , yeah Like 365days on the highway Omo boy no be play play When we enter the club We dey Se aye Yeah , we popping rozay!! Yeah yeah /2x Hook Yeah we popping the rozay Yeah yeah 5x Na the money me Dey find 365days I’ve been steady hustle on my grind God don change my water to wine I go jaye , abeg pour the wine Say this blessings na divine Baba Dey my lane o E dey cure my pain o E dey tell me say E no go put me to shame o Lord I gat my eyes on tha big bag o Make my shokoto no come dey sag o Bamise Baba , bamise yeah yeah Ye oh Ise kekere ki n ma Gba OPE Nla Baba bamise ki n wa dupe Nla o yeah yeah So mi so mi so mi do olola So mi da olola yeah Ye , yeah Like 365days on the highway Omo boy no be play play When we enter the club We dey Se aye Yeah , we popping rozay!! Yeah yeah /2x Hook Yeah we popping the rozay Yeah yeah 5x
Sanatçı: Davepep
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Davepep hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı