davex jaiye lo şarkı sözleri

Eh eh eh yeh Roko roko roko ooh Davex Kosoro !!! Dem go talk my brother Anything wey dem talk no bother For ur back dem go snitch For your front I swear them no fit Me I no fit cross my lane Normally you no fit chop my face I Dey live real life no be fake Omo ologo Dia I get money pass your father Billion billion dollar Send your aza make I wire Oh oh yeh yeh Kosi soro omo olope jaiye lo Na God Dey run m Omo olope Jaiye lo Chase the muller Omo olope jaiye lo Kosi soro omo olope jaiye lo Na God Dey run am Omo olope jaiye lo Chase the muller Omo olope jaiye loo Kosi soro omo olope jaiye lo I Dey hustle everyday mio sere Omo to ba sise loni payday Stay woke hustle hard ko le pawo Emi gan gan nii omo owo Kosi soro omo olope jaiye lo Na God Dey run m Omo olope Jaiye lo Chase the muller Omo olope jaiye lo Kosi soro omo olope jaiye lo Na God Dey run am Omo olope jaiye lo Chase the muller Omo olope jaiye loo Kosi soro omo olope jaiye loo
Sanatçı: Davex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Davex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı