davi richie loml şarkı sözleri

Yeah yeah yeah yeah Prince Prexy on this Davi Richie When I had nothing She gave me everything that i need Blessings go fall upon you From your head down to your kneel Every day i dey think about you Girl i'm loosing my mind I go do anything everything for you Tell me what you want And will give you what you need I go buy you diamond rings Tell me what you done to me I can build a house for you And i go buy you private jet Shey you won't leave me dey go As everything go dey set Oya shakie b*mb*m Oya whine that waist for me (Oh na na naa) Make you move that thing for me (Oh na na naa) Make you shake that waist for me (Oh na na naa) I dey mad for you oh mamie I'm deeply in love with you Oh no no i no go easily give up on you Tell your mama say coming now to marry you Oh my God make this love no go fall on me I go do anything everything for you First time that sight you She gimme love wey dey turn my head For you I fit fight Kong fu Even the fight e no go end e My baby tomato Jos Wetin you give me to chop She give me love wey I never see Yeah yeah yeah yeah Tell me what you want And will give you what you need I go buy you diamond rings Tell me what you done to me I can build a house for you And i go buy you private jet Shey you won't leave me dey go As everything go dey set Oya shakie b*mb*m Oya whine that waist for me (Oh na na naa) Make you move that thing for me (Oh na na naa) Make you shake that waist for me (Oh na na naa) I dey mad for you oh mamie i'm deeply in love with you Oh no no i no go easily give up on you Tell your mama say coming now to marry you Oh my God make this love no go fall on me Prince Prexy on this Davi Richie
Sanatçı: Davi richie
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Davi richie hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı