davi richie see finish şarkı sözleri

Aayyiiiyaa che che che Woza Richie no go fall You no dey Hear Marlians pop dem Legwork Show dem woza Marlians pop dem Legwork show dem eeeehh Marlians pop dem Legwork show them Dem no dey carry last Marlians pop dem Legwork Show dem As we dey enter the street see This fine girls wey get front big Back chalee With high hips long nails fixed Eyes we like good things but Naa yawa Oya tell me what dey like eeeh Stop them dey know wotsup Chee Dem wan finish us but eeeh we Pass dem we know wotsup We no dey carry last Eeeeeh Baby nwata No Let them see you finish Pepper dem eye The talk no dey finish Give them hot drinks God do am finish Richie woza Chei We no dey carry last Baby nwata No Let them see you finish Pepper dem eye The talk no dey finish Give them hot drinks God do am finish Richie woza Cheei Dem too do bad things but I Too like good things all My guys dey too pop dey too Like free things when dey carry Big chicks dem dey feel too big Dem dey fly every where like Them carry two wings Haa me don tire for the matter This life no just balance Me sef just dey gallant I can't kill my self life sweet like Butter Marlians pop dem Legwork Show dem woza Marlians pop dem Legwork show dem eeeehh Marlians pop dem Legwork show them Dem no dey carry last Marlians pop dem Legwork Show dem You living la vida loca oya Come and Approve your self Wooozaa Chop life get High No dey too show your self We can never stop doing it we Can never Stop believing we Can never drop Call me i'm relieving we dance Now till Evening you can never Know We no dey carry last Eeeeehhh Baby nwata No let them see you finish Pepper dem eye Their talk no dey finish Give them hot drinks God do am finish Richie woza Chei We no dey carry last Baby nwata No let them see you finish Pepper dem eye Their talk no dey finish Give them hot drinks God do am finish Richie woza Chei
Sanatçı: Davi richie
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Davi richie hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı