david beatsz romans 8:18 şarkı sözleri

Plenty people talking But e no move me at all I set my eyes on jireh I put all my truth in him Cos i ant got a spaire life Ooo So make i leave life jeje make i no go die invain So i got only one life Oo So make i leave life jeje make i no go die invain Omo depression want x E wan x me oo But i no go die I no go die Oo Failure wan finish E wan finish me oo But i no go fail oo I no go fail OO One time make u sit down dey reason am Two times for the people we lost on the warr Three times for i no go stop i got to do this right Daily im searching thinking of a wa out I have to be out oooo Cos i ant got a spaire life Ooo So make i leave life jeje make i no go die invain So i got only one life Oo So make i leave life jeje make i no go die invain Omo depression want x E wan x me oo But i no go die I no go die Oo Failure wan finish E wan finish me oo But i no go fail oo I no go fail OO
Sanatçı: David Beatsz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
David Beatsz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı