david blazzer perfect picture şarkı sözleri

Ahh You know I need your body o Shea you know a guy like me You know am very naughty o Take control of me I know you gat things to show This matter sef don dey long Abag make e no go explode (Na yawa) From the start baby girl I decide My special woman my divine Nothing can tear us apart Only you gat the keys to my heart Call me daddy Hold me tight Make I fight for you like zaki Superman me I gat the energy This kind love na wan tintin Girl your body is calling me You dey shack me like gin o Slow slow you are killing me Baby come close Make I tell you everything you don't know Abeg make you no go leave me alone (Toluwabori stay with me stay with me) Only you can hold me down Perfect picture let's paint the town Girl you beautiful you own the crown My heart keep banging you shine the light You know me have been waiting Me I don dey thirsty Give me this love make e circulate me Baby girl make you no go fail me Fail me You know you be my special woman The one I can call my own You captured my heart I swear I no go lie Me I can't stand all alone Come take my property I give you authority See me now I don go crazy This kind love no be fallacy Fatasi Feposi for real Baby girl Shea you go dey for me Ah Toluwabori Oh my baby mogbe e sori Bi lawali (wonti da nkan mo) (Walahi eh krika) Only you can hold me down Perfect picture let's paint the town Girl you beautiful you own the crown My heart keep banging you shine the light You know me have been waiting Me I don dey thirsty Give me this love make e circulate me Baby girl make you no go fail me Fail me
Sanatçı: David Blazzer
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
David Blazzer hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı