david bolton tell me so şarkı sözleri

Tell me so and I'll make it ok Yeah Ooooh We've been together for a while With many tears and many smiles I've played around like a child But now man wants to settle down Baby are you ready Make dem throw us confetti Make we exchange our vows Abeg promise me say You go love me forever Come chop kiss in your wedding gown Tell me so and I'll make it ok This life no be life unless you dey You for tell me so and I won't let you go You're my ride or die Always by my side You for tell me so Life go tire if you no dey Make you no cause my death my bae I go dey follow you to the end of time You be fine oh pass Beyonce Shakira self no dey fit your shape I'm so lucky I get you by my side woooow Are you ready Make we hold this love steady Make we marry right now Abeg promise me say You go love me forever Chop kiss in your wedding gown Tell me so and I'll make it ok This life no be life unless you dey You for tell me so and I won't let you go You're my ride or die Always by my side And when we on our honeymoon I'll show you heaven's gate Because we won't be coming soon I'll make you feel so good inside Oooooh You for tell me so And I won't let you go We dey together Today and forever You for tell me so Baby just let me know You're my ride or die Always by my side You for tell me so And I won't let you go We dey together Today and forever You for tell me so Baby just let me know You're my ride or die Always by my side You for tell me so
Sanatçı: David Bolton
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
David Bolton hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı