david docade charm like rema şarkı sözleri

Oh ah Yeah yeah Oh oh no, no no Surfing with this body Oh no Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am (yeah, yeah) I know you senior me I getti money pass your papa o Wetin you want wey I no fit do for you Why you con dey buga won Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor (soco) Surfing with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your (umm) Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off witi alawi See body o Oh no O egbami o E dey burst my bololo (e) Me sef, me oo Me I don Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am (yeah, yeah) I know you senior me I getti money pass your papa o Wetin you want wey I no fit do for you Why you con dey buga won Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor (soco) Surfing with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your (umm) Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off witi alawi Tip you off witi alawi Alawi Tip you off (noo) Tip you off witi alawi Alawi
Sanatçı: David Docade
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
David Docade hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı