d'banj since '04 şarkı sözleri

Ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah (V-v-v-vstix) I must greet you all specially Bad boy since '04 I no know if you know, I no care if you notice I burn up with the OGs Egbe isu ka n'iyan Light up if you notice Light up if you know this Since Mo'Hits if you know this Flex if you hold cheese I dey ball, I dey throw 3's Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss Y'all niggas don't know me Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me Fine girls won wa mi So fun won, I'm in kalakuta trapping Omo ogbon I get the right vibe wey dey turn you on Won komije bi obe ati iyan I be the godfather Corleone (yes, I'm the one) Omo ogbon I get the right vibe wey dey turn you on Won komije bi obe ati iyan I be the godfather Corleone 2-4-7 Me I dey hustle for my raba So we go see later o (What God can not, what God can not do) Emi oni le gba o 2-4-7 Me I dey hustle for my raba We go see later o (What God can not, what God can not do) Emi oni le gba o Emi oni le gba o (giddem) Aje, omo ope ti gbera I been on my fastest chase I been chasing my paper If it is about the mula Anytime you call me up, I will come deliver They can't see what I see So they can't know what I know Say na high coast, high sea Hmm now they know they can't dami duro Aje, Banga Lee ti gbera I been on my fastest chase I been chasing my paper If it is about the mula Anytime you call me up, I go come deliver Omo ogbon I get the right vibe wey dey turn you on Won komije bi obe ati iyan I be the godfather Corleone (yes, I'm the one) Omo ogbon I get the right vibe wey dey turn you on Won komije bi obe ati iyan I be the godfather Corleone 2-4-7 Me I dey hustle for my raba So we go see later o (What God can not, what God can not do) Emi oni le gba o 2-4-7 Me I dey hustle for my raba We go see later (What God can not, what God can not do Emi oni le gba o 2-4-7 I'm D'banj Or ski'banj as my Jamaican friends call me And I must greet you all specially (thank you) File!
Sanatçı: D'Banj
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'Banj hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı