d'blo nigerian girl şarkı sözleri

Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Today na today Me I no come for play play Shout D'Blo you should know Say I don waka waka waka Ewo See I've been searching for that girl Who's loving and caring That girl wey go gimme gimme all that I want Whether na Calabar Igbo or Yoruba Or she be Hausa I don't really I don't really care Because Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Iyawo mi I wan marry you come tomorrow Ama mi dio dio dio afo kedi afo kedi O I be ömö Calabar make you gbagbé shakara No dey tune me like antenna ah mogbé I be ömö Calabar make you gbagbé shakara No dey tune me like antenna ah mogbé Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Nigerian girl na you wey I want Na you I wanna spend my life with Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home Na Naija girl I go choose Omo Na Naija girl I want to take home
Sanatçı: D'blo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'blo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı