d'blo standard guy şarkı sözleri

Kojo The Fun Guy Shout D'Blo Yé nkör amediongho nangha Da owo let's go Oya drop the beat make I enter Make I knack them vibes wey dey mental I dey give them tunes wey dey make them sing wey dey make them dance wan get down Cause man na sabi boy like Oluwa Burna When my music hit they speakers they be screaming louder Kojo the fun guy giving them the lamba Everytime I step on stage I dey make them ginger Chale I be standard guy Way I walk way I talk eh For the club the way I pop eh And all the mandem know say man na standard guy Chale I be standard guy Way I walk way I talk eh Even for room the way I gbensh eh And all the chicks them know say man na standard guy You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa Entertainer l'omo standard guy Standard guy l'omo standard guy C. Ronaldo l'omo standard guy T. Montana l'omo standard guy Tell me why you hating On a standard guy You dey wish to be me Cause you know say I shut it down Standard guy Everyday pon di streets to be frank We dey up and down standard guy Ah O Oh Tell me why you hating Tell me why you hating gan gan Tell me why you hating Tell me why you hating gan gan You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa Entertainer l'omo standard guy Standard guy l'omo standard guy C. Ronaldo l'omo standard guy T. Montana l'omo standard guy All my Gs for the hood inside wey dey pray make I blow Bossman Don Suky wey dey supply all the funds shey you know Mme elang inös pon di streets wey dey hold me down Chai nkör amediongho nangha All my Gs for south o We be taking over this year See they dunno You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa You sef shey you know Bad boy from the south D'Blo see they dunno Nkör amediongho nangha Nsak mmi atör coast to coast no visa Entertainer l'omo standard guy Standard guy l'omo standard guy C. Ronaldo l'omo standard guy T. Montana l'omo standard guy
Sanatçı: D'blo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'blo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı