d'blo yarn şarkı sözleri
Me I go yarn
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Them think say me blind think say me blind
Make I yarn oh oo
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Cause who no know go soon know how the ting go
Sit back make I roll up
One time make I kpef dey go
More shots of alomo
See you go know how the story go
Chale sit back make I roll up
One time make I kpef dey go anana hmmm
More shots of alomo
See you go know how the story go
E get these girls for my life wey dey think say them too dey yay yay
Even some guys when them cross them go just just dey throw face (No be today)
Cause you go jand you come dey form for here
You come back wan come come dey speak foné
Stop that who you wan oppress for here
Men dey vex no come come dey slur for here na
Moti upgrade bobo dey cash out
Very soon very soon I go dey ride out
I don dey get links men connect me
And when I change parade una go fear me
Me I go yarn
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Them think say me blind think say me blind
Make I yarn oh oo
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Cause who no know go soon know how the ting go
Sit back make I roll up
One time make I kpef dey go
More shots of alomo
See you go know how the story go
Chale sit back make I roll up
One time make I kpef dey go anana hmmm
More shots of alomo
See you go know how the story go
No be new thing boys dey f*ck up
When owo show them dey tag up
If you come kr3 them go lock up
Bobo press play make I speak up
Cause e dey pain me dey pain me
How your niggas go dey run when things are going wrong oh yeah
Cause e dey pain me dey pain me
How they only wanna hang when things are going well oh
I don tire for that nonsense
If you be wuruwuru guy chale park well (Hafana)
I don tire for that nonsense
And if you bring am come here e no go end well
Me I go yarn
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Them think say me blind think say me blind
Make I yarn oh oo
I wan speak my mind speak my mind
Say me I go yarn
Cause who no know go soon know how the ting go
Sit back make I roll up
One time make I kpef dey go
More shots of alomo
See you go know how the story go
Chale sit back make I roll up
One time make I kpef dey go anana hmmm
More shots of alomo
See you go know how the story go
Kojo the fun guy
Tibé shout D’Blo
Make I talk to them