d'clint yabaye şarkı sözleri

D'clint is here Hella Hella Hella Last last I go make No be who come first nain dey sell first o You gats work hard to your very best o And by his grace wey dey manifest o Check the matter well see I no lie o No be by age na by grace and e no funny The world too big e contain every body Try not to stop another man journey I will never laugh to a brother man falling If them like make me vex I go make am Omo ti ya banye I go make am Omo ti ye fere I go make am Las las I go make am If them like make hate I go make Anything wey I do them dey hate am When I drop FOR THE MONEY them no rate am Las las I go make am I no fit chop again I no fit sleep again I no fit love again I no fit mmm again D'clint is here Hella Hella Hella I don work for this city Even friends dem a pity Baba God put Eba and Egwusi in my life eee Mama tell me say my son you go rise Ahead o Make I win some bet make I follow my seat o I no wan regret (or relent o) In one month in one year Pull up range and e too clear Your business and craff go dey boom well Every body holla boy you do well Being broke is not funny Seating back without balling Is not for me Poverty I'm so sorry I owe no apology I wan jolly If them like make me vex I go make am Omo ti ya banye I go make am Omo ti ye fere I go make am Las las I go make am If them like make hate I go make Anything wey I do them dey hate am When I drop for the money them no rate am Las las I go make am I no fit chop again I no fit sleep again I no fit love again I no fit mmm again
Sanatçı: D'clint
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'clint hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı