d.koy sunami şarkı sözleri
Carry my weight me i no dey shaki body o
Me i no day shaki body
Life na so me i just day take it easy
Take it easy
If you greet me, i greet you no be problem
Hate i go block you i no send dem
No day tell me say you know me when you see me now
When you see me now eh
Baby I've been looking for you o
I've been looking for you o
Lojojumo everyday me i no dey tire girl, I be looking for you o
Tell me what you wanting, anything you wanting girl i go give it to you o
Ah ah ah ah
Ojumitiri many plenty, Enu koleso o many plenty things
Remember when we day struggle
But, story Don change we day spend cash
Dem be no believe say we turn around
Baba look me o and His give me blessings
Blessings blessings blessings Money
Owami wale Kodebami Owami kobami
If you wan try you go cause SUNAMI, if you force am you go cause calamity o
Owami wale Kodebami Owami kobami
If you wan try you go cause SUNAMI, if you force am you go cause calamity o
No dey try to block my way, block my way
Let the gbedu play, E dey touch my brain
E day reach my brain
Why all of demma enemies dey look like say
Dem just dey complain den just dey complain
Wetin i do again wetting i do again
Baby I've been looking for you o
I've been looking for you o
Lojojumo everyday me i no dey tire girl, I be looking for you o
Tell me what you wanting, anything you wanting girl i go give it to you o
Ah ah ah ah
Ojumitiri many plenty, Enu koleso o many plenty things
Remember when we day struggle
But, story Don change we day spend cash
Dem be no believe say we turn around
Baba look me o and His give me blessings
Blessings blessings blessings Money
Owami wale Kodebami Owami kobami
If you wan try you go cause SUNAMI, if you force am you go cause calamity o
Owami wale Kodebami Owami kobami
If you wan try you go cause SUNAMI, if you force am you go cause calamity o
If you wan TRY you go, cause SUNAMI
If you Force Am you go, cause Calamity
If you wan TRY you go, cause SUNAMI
If you Force Am you go, cause Calamity o