d'mani fake friends şarkı sözleri

Hmmm Hmm Oghene Chai Fake friends everywhere every day I pray to God To dey show me the way To help bad man to navigate Through the traps That they set for me sake Cos dem dey your front Dem go even kiss your feet But man behind your back Na dem dey plot your defeat Omo omo omo if you like you hate We still sell like ponmo Na your handwork The universe dey honour And after the success we come We turn up turn up Omo omo omo if you like you hate We still sell like ponmo Na your handwork The universe dey honour And after the success, we come We turn up turn up Ah tell me truth Omo Bros wetin dey do you All this success But your body still dey shook you You don drink Omo give this broda Nunu Come dey go church Ona si na nafa Chukwu Nafa Chukwu Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense Way back Na you put me for the friend zone Because I nor get money Back then I bin dey hustle Nowadays life na artwork Picasso You wan come back Because you dey feel soso Well I don get babe And my woman na wonder Nor allow me call Hassani If he still dey share thunder I don move on Na me and my babe dey yonder I had to you know I ain't getting any younger Omo omo omo if you like you hate We still sell like ponmo Na your handwork The universe dey honour And after the success we come We turn up turn up Ah tell me truth Omo Sis wetin dey do you All this success But your body still dey shook you You don drink Omo give this sister Nunu Come dey go church Ona si na nafa Chukwu Nafa Chukwu Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense I like to Shout out to fake friends Dem dey like Dem get your best interest Everlasting fire be blasting Their Fada kain things Cos it is frightening With all these smiling It's not exciting it's not interesting So stop those kain things Ah ah tell me truth Wetin dey do you All this success But your body still dey shook you You don drink Omo give this person Nunu Come dey go church Ona si na nafa mtchew Nafa Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense Fake friends fake friends I see them I greet them Fake friends fake friends The pretence is intense
Sanatçı: D'mani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'mani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı