d'mani sugar rush şarkı sözleri

Cos you give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush You give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush I'm liking the things Yeah the things I dey see I like it better when it's just you and me I want everything even in between I'll be the King and like you be the Queen Baby yeah you get the formula Na you wey dey busti my medulla You know I like you in particular Everything wey you dey do dey spectacular Na you wey dey make dem dey eye me But make nobody com dey try me The things you dey do dey excite me Na you wey dey make the dentist com dey find me Na you wey dey make dem dey eye me But make nobody com dey try me The things you dey do dey excite me Na you wey dey make the dentist com dey find me Cos you give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush You give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar I'm liking the things Yeah the things you dey do I like it better when it's just me and you E be like I just dey chop belle full In Igbo baby you wa bu ofu Baby I like how you dance Baby girl give mans a chance Give mans a chance to like glance Give me one second baby we advance woo Na you wey dey make dem dey eye me But make nobody com dey try me The things you dey do dey excite me Na you wey dey make the dentist com dey find me Na you wey dey make dem dey eye me But make nobody com dey try me The things you dey do dey excite me Na you wey dey make the dentist com dey find me Cos you give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush You give me the sugar rush Na you wey dey give me the sugar rush Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar Sugar sugar sugar Way wey you dey buga Badman nor fit loose-guard with all of the sugar
Sanatçı: D'mani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'mani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı