d'mani tales of wafi şarkı sözleri

Yeah yeah yeah Make I digwe for una Warri oil city Wafi You dey understand me Warri nor dey ever dey carry last At all at all naim bad pass you dey get me Area I hail oh Yonder for Edjeba Na there we carry jerry can fetch water I nor be ajekpako or ajebutter Somewhere in the middle you dey follow thus far ehn Way back then Boys play ball girls play ete If you see my legwork you go fear fear I see my Papa car Yeah you know say na to tear na to tear yeah Yes oh boys gats discharge Based on say mans gats first am reach house Cos the koboko wey dey e draw I nor fit shout You think say Usain sabi run You see the way I fast Open gate use towel cos mans dey sweat If dem catch wallahi yeah my own don set Omo pour water for leg unto say yeah e dirty Mummy Daddy oyoyo but boys dey breath heavy Gather around make I yan you story This one na some tales of Wafi Come close make I yan you tori This one na some tales of Wafi Gather around make I yan you story This one na some tales of Wafi Come close make I yan you tori This one na some tales of Wafi Wafi na where I get my first kiss Back then yes girl I was selfish Fifteen yeah I nor really know things But you sef get your own shortcomings Cos relationship yeah nor be one way Back then when be say swag nor dey We dey use go-to-school take dey toast babe Guy when she like back then e dey barb fade I tell am yes girl nor be your fault Na me wey fly bike for Enerhen come reach your dormot After all the midnight call you say make I commot Nor worry on Sunday we go all see for Church Now I dey talk am out loud man e get as e be But I wasn't over it until I turned sixteen Right now all those things na distant memory ehn First kiss under the ebelebo tree for real Gather around make I yan you story This one na some tales of Wafi Come close make I yan you tori This one na some tales of Wafi Gather around make I yan you story This one na some tales of Wafi Come close make I yan you tori This one na some tales of Wafi Effurun ehn Udu Ogunu ehn Igbudu Main market Mofo Polokor Ekpan Bright Hope Airport road GRA Ogiyede Okere Ajamimogha Orhuwhorun where you dey Refinery PTI DSC Dem dey call Warri this one dey say Ubeji Hehe omo na joke oh Ubeji still join before una gather come beat me hahaha Area I hail oh
Sanatçı: D'mani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'mani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı