d'maro vibe work pay şarkı sözleri
Waguwa
Hmmmmm How e Go now Oluwa D'maro
My name na paper bio Erigga
How far man them man wahala Oluwa answer prayers
Omo iyami wa make we reason
Hope you nor mind shal you go listen
Come close make i gist you make I gist you oh Me I don go through a lot wetin eye see odiwa risky me I don claim many mountains mathematics nor fit solve this
Me I don see many things me I don learn my lesson and me I count my blessings and me I Dey on my zonal and I can't never fight with my lord the man on the cross only him me I trust I nor fit tell you say e easy nah set up this life e nor be titi co easy
Oluwa shower me shower me
Shower me Ahhh
Oluwa blessing me blessing me blessing me Ahh
Omo ope wants to turn up oh
Omo ope want to Jaiye Oh
Make my work e pay
Oluwa make e nor delay
Like this like this I need more VVs
Lifestyle wey fit shine blind all this girls Cos I no wetin them want enjoyment If not guy man go mess Nah why I Dey grind for pepper make every stew Every few when we start but today see crowd I make mama proud but I never satisfied na ten billin I Dey find E nor suppose to hard if na loud nah you need 1 bag Dey here with backwood smoke till my eye bulb disappear appear for London the next day business meetings with Sony nor be joke this year everywhere go tear Oluwa blessing me Oh I be your pikin
My prayers Dey here listen
Answer my prayers request like Victor Ad and pato I Dey this things
Oluwa shower me
Shower me shower me Ahh
Oluwa blessing me
Blessing me Blessing me Ahh
Omo ope want to turn up oh
Omo ope want to jaiye oh
Make my work E pay
Oluwa make e nor delay
Emi okeri oh Emi ohkeri oh
Only my faith me I trust the man on the cross The man on the cross only him me I trust Vibes oluwa dmaro