d'metro tonight (feat. rizorlsk) şarkı sözleri
There's a fire oh weh
There's a fire oh weh
Tintanana oya tintanana
(My gees call me metro ba-by) Tintanna oya tintanana
Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
(we about to bring some fire tonight)
Bring it tonight oh that fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
Make you tell all your friends oh baby
Say my guys na shoot on sight
So when they come to dey dance oh baby
Make dem know that we like skin tight
I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I need you but sho wa freaky baby
I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I miss you but sho wa freaky baby
Bring it tonight there's a fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
And this your body dey do me koni oh
(Koni koni oh)
So make we scatter the floor
We go dey here all night
Shey you sabi do the dance
Or shey you sabi burst the move
Baby Oya ji masun
Baby Oya ji masun
Shey you sabi do the dance
Or shey you sabi burst the move
Baby Oya ji masun
Baby Oya ji masun
Cause baby this my type e no too dey
No be say na play or I want gobe
Dem dey call me dondadada
When I enter ja ja ja ja
Trynna catch a vibe just dail metro
Pull up with my guy LSK
Dem dey call us dondadada
When we enter ja ja ja ja
Bring it tonight oh that fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
Make you tell all your friends o baby
Say my guys na shoot on sight
So when they come to dey dance o baby
Make dem know that we like skin tight
I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I need you but sho wa freaky baby
Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
(LSK) Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
Whine am oh
Baby oh

