d'nyra afro lover (feat. tmaro) şarkı sözleri

E don do now Sè na love I de see for your Eyes Everything you want girl has a price Say the truth every time tell no lies But before you know I sè time go de fly Sè my heart de do kpo kpo di kpo kpo Inna the ko ko Baby Abeg o show me your logo Everywhere choke oo Booty soo big mo kigbè Morogò Olotò oloto, olàta olèpo Girl I de beg oo See let me be your Afro lover Your Afro lover tonight Oh my gaaad Show you it's not hard to love ya I wanna show ya that you mine Girl you gat me riding dirty You so pretty No I never see a kinda girl wey go hold me tight Omo na this kind love I Dey find for life You be my bride Take you to the alter Show you sè I wanna make you my wife yè See Cus my heart de kpö kpò di kpó kpò I na the the kpo kpo Girl I de beg oo everywhere choke o Wolè ko wa dokò Booty soo big mo kigbè Morogò Olotò oloto, olàta olèpo Girl I de beg oo See let me be your Afro lover Your Afro lover tonight O my gad Show you it's not hard to love ya I wanna show ya that you mine Yea she know she fine she pretty My baby ah, me I like the way she de hold me tight Omo na this kain love my mama talk sè make I go find wife Take you to the alter Cus I wanna make you my wife Make my heart de go kpo kpo di kpo kpo No be joke oo Baby girl fine omo mi o lèjoko Fine pass ton to Give it to me nice omo every where choke o Give it to me pronto Make you no joke with my girl eyyy ah See let me be your Afro lover Your Afro lover tonight O my gad Show you it's not hard to love ya I wanna show ya that you mine Girl you gat me riding dirty You so pretty No I never see a kinda girl wey go hold me tight Omo na this kind love I Dey find for life You be my bride Take you to the alter Show you sè I wanna make you my wife yè Cus my heart de kpö kpò di kpó kpò Inna the the kpo kpo Girl I de beg oo everywhere choke o Wolè ko wa dokò E don do now
Sanatçı: D'nyra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'nyra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı