d'rhyma meje (feat. reedex songs) şarkı sözleri

It's D'rhymaboy Crespin Beats Meje Say we Dey gudu gudu meje Reedex songs pon dis Say we Dey gudu gudu meje Say we Dey gudu gudu meje Say we Dey gudu gudu meje Say we Dey gudu gudu meje I'm always going for the money Not talking money you Dey dull me Where you been dey when I Dey hungry London boy menh I'm foreign I want the fame I want the money (Money) Warri to the world won gbo mi(Gbo mi) Call my money line when you're calling(Calling) Every day we dey Korin Baby girl nor Dey dull me Call me in the morning when you're horny London boy menh I'm foreign Call my money line when you're horny Ah I want the good life Ah say I want the sweet life Say we Dey gudu gudu meje Say we gudu gudu meje I want the good life I swear I want the sweet life Say we Dey gudu gudu meje Say we gudu gudu meje Every hustler get pay day Ba'mi loke show them shege Shey you know say e don tey Wey I don dey pray Ghetto boy pull up in rolly Ghetto boy pull up in a phantom too Fine fine girls call me baby Fly fly boys calling me uncool Gudu gudu meje Inna me life O'di Okay Everything nice O'di Okay (Yeah yeah) Gudu gudu meje Inna me life O'di Okay Everything nice O'di Okay (Yeah yeah) Reedex Songz Pon This Ah I want the good life Ah say I want the sweet life Say we Dey gudu gudu meje Say we gudu gudu meje I want the good life I swear I want the sweet life Say we Dey gudu gudu meje Say we gudu gudu meje
Sanatçı: D'rhyma
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'rhyma hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı