d'wessy greatness şarkı sözleri

Oya those wey no like us japa japa japa Bad energy i say japa japa japa If you love d'wessy oya sare sare sare And you feel the greatness oya sare sare sare Dem no know me say one day The boy go dey make sense like wande The boy go dey chilling The boy go dey party Like say everyday na my birthday, na my birthday I feel fly am so blessed with the greatness of all time You see now am flying from soweto to jamaica Bad belle dem dey gossip the boi But dem no know say dem be trending the boi Now am better the best Am aiming the Benz Me and greatness we be chilling like friends Once upon a time dey want to be my lover Once i drop the beat you must to shake your body Oya those wey no like us japa japa japa Bad energy i say japa japa japa If you love d'wessy oya sare sare sare And you feel the greatness oya sare sare sare Wosh wambi Ogbene nibo lon lo I gat money bag and goody bag Oya jo funmi I say i go make am You say u go stop am Who be that bagger man wey dey talk say he go shake am I say i go punch am You say u go wave am Who be that bagger man wey talk say u no go make am And i see greatness And i feel faceless No dey try to dey stop me See wetin i see You feel wetin i feel No dey try to dey stop me Oya gbera gbera Am getting that non stop raba Who be that hater hater Dey want to dey rate am hate am eh ehn All my music is a banger All of my style na swag You hear me i sing You hear me i rap You hear me i trap no be wack I don't know what i do Dey try to run my race Dey try to bring me down I say my prayers to my God Once upon a time dey want to be my lover Once i drop the beat you must to shake your body Oya those wey no like us japa japa japa Bad energy i say japa japa japa If you love d'wessy oya sare sare sare And you feel the greatness oya sare sare sare Oya those wey no like us japa japa japa Bad energy i say japa japa japa If you love d'wessy oya sare sare sare And you feel the greatness oya sare sare sare You know when my hopes is down When all things are bad when good things turn it's back I see greatness You know when am heading for the sky I spread my wings and fly I never look my past Am the greatest Oya those wey no like us japa japa japa Bad energy i say japa japa japa If you love d'wessy oya sare sare sare And you feel the greatness oya sare sare sare
Sanatçı: D'wessy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'wessy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı