d'wessy rock ham (feat. eddy & kspin vibes) şarkı sözleri

This this anhh This this this gbedu is a vibe Designer anh designer I'm rocking designer anh ah designer ehh Designer designer I'm rocking designer oh eh designer Ah ehhhhh eh odi dan dan Awon ayeeee eh wo ti soro gan We repping africa through fashion D'wessy collection gat me styled up Dem dey feel my fashion E make me to stand out Wetin you feel Na my passion for fashion Gucci we rock ham Fendi we rock ham Versace we rock ham Oscar footies we rock ham Gucci we rock ham Fendi we rock ham Versace we rock ham D'wessy collection we rock ham Alhaja tell me say make i carry her go mecca She is always on hijab but she fine like yemoja She tell me say make i buy her ram for ramadan Tanburaka waka shege oga madam But i no fit no fit talk wetin wetin man go do And i no fit no fit loud am wetin wetin man go do Shebi d'wessy collections ma lo ko ba mi yeye Shebi d'wessy collections ma o fi mi si gele But i no fit no fit talk wetin wetin man go do And i no fit no fit loud am wetin wetin man go do See my lifestyle it's penging Everything i wear oh banging oh Dem dey feel my fashion E make me to stand out Oh oh yeah yeah See my lifestyle it's penging Everything i wear oh banging oh Dem dey feel my fashion E make me to stand out Oh oh yeah yeah Gucci we rock ham Fendi we rock ham Versace we rock ham Oscar footies we rock ham Gucci we rock ham Fendi we rock ham Versace we rock ham D'wessy collection we rock ham This gbedu is a vibe
Sanatçı: D'wessy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'wessy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı