d'wessy water full my eye şarkı sözleri

Me i dey miss somebody I dey miss somebody D'wessy It's your boy D'wessy Me I dey miss somebody Water full my eyes I no fit talk am loud I no fit share the things wey i dey feel e for my heart Some say na blessing in disguise E dey make me want to cry E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh Water full my eyes I no fit talk am loud I no fit share the thing wey i dey feel e for my heart Some say na blessing in disguise E dey make me want to cry E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh Cos it's now or never Me I fit to talk this matter Wetin remain for me to utter Cos it's now or never Me I fit to talk this matter Wetin remain for me to utter June 2021 it was that year Your death made me wonder why life could be so unfair It was painful My heart was grieving I never believed the news i heard that morning You were brave You were strong Na you gan be street OT Everyone looked up to you and cherished your big HT heart You made us fall in love with the sport athletics Na you be our Usain Bolt Sir Loko the machinery I wish i could have done more I wish i could have ask more I wish i could have done a lot of things to create a stronger bond I've never seen a man so humble I've never seen a man so cheerful I've never seen a man who placed everyone younger above him Brother i saw your music book And i saw your lyrics too Like i say i know before you for day my music hook But i know you in a better place Free from hate free from pain Free from the trauma of life Till we meet again my guy Chiee Water full my eyes I no fit talk am loud I no fit share the things wey i dey feel e for my heart Some say na blessing in disguise E dey make me want to cry E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh Water full my eyes I no fit talk am loud I no fit share the thing wey i dey feel e for my heart Some say na blessing in disguise E dey make me want to cry E dey make me want to shed all the tears in my eyes eh Cos it's now or never Me i fit to talk this matter Wetin remain for me to utter eh Cos it's now or never Me i fit to talk this matter Wetin remain for me to utter Mama i still don't understand the reason why we fought the day you died I still don't get the whole scenario Could it have been a sign Could it have been a sign of you saying goodbye It got me pondering when i think of it i cry Your small Roboche don turn Big D'wessy I still dey sing i still dey dance and now i dey MC I think about the times you shared me life lessons You prayed and all you wished for me was God's blessing Mama i still dey work for God But it's been long a read the word I guess i almost got carried away with the things of the world Vanity na vanity Every thing na vanity I wonder how people choose vanity over sanity Abusko baby don marry now with four boys Jemimah don stop to dey chop hot yam wey never don Awoyo don clock 60 now she singing to my song 19 years passed by your legacy lives on Chiee Apeti umu pe je nor le Apeti umu pe je nor lo oh Apeti umu pe je nor le Yo ma uno je nor le Apeti umu pe je nor le Apeti umu pe je nor lo oh Apeti umu pe je nor le Yo ma uno je nor le Nepe je norle
Sanatçı: D'wessy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D'wessy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı