d/zeal alright (feat. magnito & graham d) şarkı sözleri

I want to give you love, make you feel alright girl (Okay) Peace of mind way go make you dey alright girl (Give am) I want to give you love, make you feel alright girl Peace of mind way go make you dey alright girl, Dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl For your love, love, love For your love, love I fit slap Kpor Kpor, For your love, love E get as you dey do, like you use juju Your love dey high me like I take Igbanaa My Odoyewu from Ghana When I no get, you no day para oo That's why I wan take you to mama Call my number now Whatever you want eeh, baby no day fear to ask I no go fit to cheat On you babee, on you babee (oh nah nah) Love Oh! Love Oh! Love is sweet ooh! Not enough oh! I just wanna make you feel alright, yeah! I want to give you love, make you feel alright girl (make you feel alright, yeah) Peace of mind way go make you dey alright girl (oh oh ) I want to give you love, make you feel alright girl (make you feel alright, yeah) Peace of mind way go make you dey alright girl, Dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl You fine pass orènté If you come to my way I will give you love every day Give you love every day Girl, you fine pass orènté If you come to my way I will give you love everyday Give you love everyday OK! we dey alright and we go dey alright, (Life) Me and you together baby day or night (Wadup) I go dey on all black, you go dey on white, (Fresh-out!) And whenever den see you for town, I dey alright Awreta kuma n kai ta Chan zanfara (Life) Ahadamata koko sai a kai akara When we marry we go zanku, we go dance Galala We go wear agbada, rock egele, rock akanra (fresh out) Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl Dey alright, Dey alright girl We go dey alright girl You fine If you come I will give you love Give you love, every day
Sanatçı: D/Zeal
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D/Zeal hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı