d/zeal blessings (feat. kefchild) şarkı sözleri

Even if I walk through the valley of the shadows of death I shall fear no evil Oluwa bless me oh make you bless my paddi Dem be the one wey dey dey my back wey dey ginger for me Baba we no kill person We won to make this money So everyday we dey we work and grind just to make this money So baba bless ma nicca Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca Everyday koni si soro baba bless ma nicca Oluwa bless ma nicca o eh eh eh OLUWA bless me Bless my guy too Anything wen I buy make him buy too If I buy the benz make him buy too Everytime wen you bless make am two two Enemies won kpariwo Me and my guy must to get the doll Everyday we no jisoro Anything way dem do we must to blow Everyday we hustle for the money Everyday we hustle for the baa And you know life is not funny And you know life's very hard I live my life mò shàye mí I chop turkey no more Indo mie I got real friends no more frenemies When I get that doll amà jon noni So baba bless ma nicca Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca Everyday koni si soro baba bless ma nicca Oluwa bless ma nicca o eh eh eh Baba I pray let your blessings come my way Let your blessings come my way Each and everyday make nobody run my races Make nobody run my races Baba God I pray Bless me and bless my guy Bless me and bless my guy Make we fly Bless all my ride or die Bless all my ride or die Oluwa bless me oh make you bless my paddi Dem be the one wey dey dey my back wey dey ginger for me Baba we no kill person We won to make this money So everyday we dey we work and grind just to make this money So baba bless ma nicca Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca Everyday koni si soro baba bless ma nicca Oluwa bless ma nicca o eh eh eh
Sanatçı: D/Zeal
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D/Zeal hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı