dǎlu osǎdebe confam şarkı sözleri

Enrgygod real shxt no cap chee Brrr Brrr Your body de sexy Your body Confam I go show you sweet love wey you never, receive for your life Otu ahu gi si aga, o dika mami water Onwero onye di ka gi Nwa iga-abu my wife If you want we go take am slow We go run tonight if you want Nobody better than you Asi m, Nobody badder than you The way you de make my body shake Afu go m this kind tin The way you de make your body move I never see this kind tin You de give me pressure When you de The vibe de another level Biko chelu Maka o dikwa possible I don turn mugu All the people talking, but me I no de send anybody I just de my lane Baby bia my side Make I show you something All the time we spent together Touching touching Till the early morning Everyday and night I de think of you That is never stopping My heart de for you Ego de for you Paper de for you Turn around I'm liking the view Your body de sexy Your body Confam I go show you sweet love wey you never Receive for your life Otu ahu gi si aga, o dika mami water Onwero onye di ka gi Nwa iga-abu my wife Too fine Too sexy No time Too sexy Too fine Too sexy No time Too sexy Too fine Too sexy No time Too sexy Too fine Too sexy No time Brrr Brrr
Sanatçı: Dǎlu Osǎdebe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dǎlu Osǎdebe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı