e c o ka manya şarkı sözleri

Ina tomu ka manya ohh yeah angelica Inay gbumu ka manya oohh yeah oh suzana Ina tomu ka manya oh my lover ehh Oh my baby Inay gbumu ka manya Ina tomu ka manya eh E no finish E no finish E no finish E no finish Do the african whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do eauropian whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do american whine E no finish E no finish E no finish E no finish Hmm canadian whine girl Ina tomu ka manya ohh yeah angelica Inay gbumu ka manya oohh yeah oh suzana Ina tomu ka manya oh my lover ehh Oh my baby Inay gbumu ka manya Ina tomu ka manya eh E no finish E no finish E no finish E no finish Do the african whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do European whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do american whine E no finish E no finish E no finish E no finish Hmm canadian whine girl You too dey sing one kind song I know I dey sing am for people when e concern o Fine girls dey for corner an dem dey whine o A lot of them wanna call me obino We dey drink for garki but i dey chat With my friend Wey dey for plane Wey dey go cairo King of the pirates I be jack sparrow yeah Let me sing my song for you Wey go make you do the do When dem no really want you to do When my melody take over you Let me sing this song for you Wey go make you whine the whine Anytime that i come from behind You go just dey put the booty on the line Ina tomu ka manya ohh yeah angelica Inay gbumu ka manya oohh yeah oh suzana Ina tomu ka manya oh my lover ehh Oh my baby Inay gbumu ka manya Ina tomu ka manya eh E no finish E no finish E no finish E no finish Do the african whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do european whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do american whine E no finish E no finish E no finish E no finish Hmm canadian whine girl They dont know They dont know If them like make dem know Me i no care o You know i no send o (Eyy ya ya) They dont know Just how much i love you If them like make dem know Me i no care o You know i no send eyy Baby tomato (Ya ya ya eh eh eh yo yo yo) Ina tomu ka manya (Eh eh eh yeh yeh eyh) My opioro mango (Ya ya ya eh eh eh) Inay gbumu ka manya (Ohhhh ye eh eh eey) E no finish E no finish E no finish E no finish Do the african whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do europian whine E no finish E no finish E no finish E no finish Do american whine E no finish E no finish E no finish E no finish Hmm canadian whine girl
Sanatçı: E C O
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
E C O hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı