e. lee aisha şarkı sözleri

(Omo yawa de o) (Omo yawa de ) (Omo yawa de) hmmm Yawa yawa Omo Omo yawa dey Since I met this lady she make me believe love e dey Her body her body everything about her body de make me craze We fit no comot for here o If I say make I describe her face Girl you feel me (Hey) Everyday I dey feel you (Oh) Hmm girl you feel me (Hey) Everyday I dey think about you You give me peace of mind You give me peace of mind ahn ahn You give me peace of mind You give me peace of mind Her name na Aisha I no go lie she fine sha Way she dey whine too sexual sexual Apart from that she special special Her name na Aisha I no go lie she fine sha Way she dey whine too sexual Apart from that she special hmmm Oh Bebe for you my heart dey do kpekpe I no be the type wey go use you play I dey believe all the things you say hmmm (Oh Bebe for you my heart dey do kpekpe I no be the type wey go use you play I dey believe all the things you sayyy) I fit no die for you But I go fight for you If I con die for you Who go de with you ?? Girl you feel me (Hey) Everyday I dey feel you (Oh) Hmm girl you feel me (Hey) Everyday I dey think about you You give me peace of mind You give me peace of mind ahn ahn You give me peace of mind You give me peace of mind Her name na Aisha I no go lie she fine sha Way she dey whine too sexual sexual Apart from that she special special Her name na Aisha I no go lie she fine sha Way she dey whine too sexual Apart from that she special hmmm
Sanatçı: E. Lee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
E. Lee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı